Still On God Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Look sharp it's a new formula
Yeeh yeeh yeeh yeeh yeeh Yeeh
Oouu Oouu Ouuuu
I'm on a mission to make my life better (Bad man don't venture)
Ano go retreat ano go surrender (No go surrender)
Me ano get anyone oo
I know no pain no gain oo
Oh no holiday grinding all day till ego pay
Push Dem down right now now
Negativity wey go pull me down
Any bad energy all pull him down
Oluwa mercies wey cover me now
Oluwa wa wo mi
Baba please bless me with money
Shey na you talk say
You go Dey for me
Baba this kind life don taya me
Everyday on the street boy
Me ye yie o me nnye yie boy
Dem dey look down on me
Me di me wre ahye nyame mu o
Everyday on the street boy
Still On God
Me ye yie oo me nnye yie boy
Still On God
Dem dey look down on me
Still on God
Me di me wre ahye nyame mu o
On the ten toes tomorrow nobody knows
Obra no wo ni high esan so wo no lows
Nobody dey e bi me and my bros
Looksharp family e bi me and my bros yeah
I no go envy no one yeah
Me I no go eye red no one o
Oluwa get me in line
He don co-sign
I soon go shine o
Push Dem down right now now
Negativity wey go pull me down
Any bad energy all pull him down
Oluwa mercies wey cover me now
Oluwa wa wo mi
Baba please bless me with money
Shey na you talk say
You go Dey for me
Baba this kind life don taya me
Everyday on the street boy
Me ye yie oo Me nnye yie boy
Dem dey look down on me
Me di me wre ahye nyame mu o
Everyday on the street boy
Still On God
Me ye yie o me nnye yie boy
Still On God
Dem dey look down on me
Still on God
Me di me wre ahye nyame mu o