Waka waka Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Suffer suffer my people dema suffer suffer
Waka waka my people dema waka waka
Find the raba my people still dey find the raba
Fall For gutter my people no go Fall for
gutter
Suffer suffer my people dem suffer suffer
Waka waka my people dema waka waka
Find the raba my people still dey find the raba
Fall for gutter my people dema fall for gutter
Oh lord of mercy them want
Play us like messi
Many things eye don see
Wey mouth no fit to speak
Put some ice in my Hennessy
Cause my heart dey bleed
They can't put dem chains on me
Cause I am free
Like bird up in the air
Flying like I don just care
Suffer suffer my people dema suffer suffer
Waka waka my people dema waka waka
Find the raba my people still dey find the raba
Fall For gutter my people no go Fall for
gutter
Suffer suffer my people dem suffer suffer
Waka waka my people dema waka waka
Find the raba my people still dey find the raba
Fall for gutter my people dema fall for gutter
Sorrry soorry soory oh
I soory for Africa
I sorry sorry oh
I sorry the people
Sorry sorry oh
My people dem struggle
Sorry sorry
We for fight like royal rumble
If dem like make dem Dey look
Eye go dey chook
You no fit spoil my blue
I be king
Sit in the throne Do what I want
Make Dey your own
I Dey try To do the most
Make dem Dey choke
Outlane Dey here soo
Represent naija AnyWhere I go
Everything I know No go let you code
Suffer suffer my people dem suffer suffer
Waka waka my people dema waka waka
Find the raba my people still dey find the raba
Fall for gutter my people dema fall for gutter