![For My Life](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/16/cf70e398197949bb99e86f02e6e4307e_464_464.jpg)
For My Life Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
7th day and I'm still on the grind
E never choke that's why man still dey guide
If e plenty na you dem go find
Why you think that I'm up in the night
I'm up in the night
I no fit deny, I'm stressing but guess I'll be fine
Blessings jọ signify, na you I dey find
But firstly shout out to my mummy, cover me when it's raining
She tell me I'll be somebody
Say make I no worry and make I no hurry
Mo shi ma gbera
On my knees say a prayer
I'm sorry guantanamera, hustling for the paper
I just want make my life fi better (Amin)
Make dem know me wellah (Amin)
Kín má roll with honourable peller
Kín de mọyan baddo sneh na ahn ahn
Chasing the money, the fame don dey follow ahn ahn
Catch me on your TV, hear me on your radio ahn ahn ahn
For my life, For my life
For my life, Mo t'aka oshi danu'
For my life, For my life
For my life, Mo t'aka oshi danu'
My blessings no fit seize
Oluwanishola oh, oluwanishola oh yeah
If you wanna see me down, tell me wetin be your gain
Oluwa lo cover mi, all that juju is in vain
If you no hear me well, rewind and play it again
To those way dey feel me, I pray that you never in pain
May blessings come your way (Amen)
Progress never delay (Amen)
Na your time make you feel Irie
Drink water make you fit hydrate
Hands in the air make you indicate
Say it's your time, it's your time
Make blessings come my way
Drake talk may I fit relate
Get money like I'm dangote
Top chart make e no cause gobe
You gimme small wahala, Me I go run away
I no like yawa, I just won dey my lane
For my life, For my life
For my life, Mo t'aka oshi danu'
For my life, For my life
For my life, Mo t'aka oshi danu'
My blessings no fit seize
Oluwanishola oh, oluwanishola oh yeah
Me I no send nobody, Awon lo ni soro
Se bawọn lon binu mi, Awon lo ni soro
Ko ma wi, koma soro lo, tiwon lo po
Won wi, won tun wa'n binu mi
Awon lo n soro ju ayy
Uhmmm Yeah, Riddy Riddy
Riddy yeah yeah yeah