BDP Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2023
Lyrics
BDP - Iamhorlarghold
...
Some many things wey eye don see
Some many shege wey man don face
Being on the street omo he don tay
Still man no get to complain
So many banger wey I wan drop
I get God I no wan fall
Reason everyday Weytin man go chop
Mama Dey house Dey wait for return
Boyz Dey para
Some Dey gara
Only money make you a leader
Oh Nigga
Yoga yoga
Them say na time
I must to shine
Horlar just Dey try
Shebi mama Dey pray
Make I no go astray
Some many things wey eye don see
Some many shege wey man don face
Being on the street omo he don tay
Still man no get to complain
So many banger wey I wan drop
I get God I no wan fall
Reason everyday Weytin man go chop
Mama Dey house Dey wait for return
Boyz Dey para
Some Dey gara
Only money make you a leader
Oh Nigga
Big thanks to jahover
Anytime I search I Dey
Discover
Anytime I broke I Dey recover
Jan jahover
God of wonder
Show some wonder
Make I enter the club make I shut down
I no wan fake am
Make dem Check am
Ola gan gan
Idan gan gan
If na to sing song I go give you bonus
No time for violence make I just focus
Ola kill it
Me no like yahwaah
Ojuelegba
Show mor 69
Billion dollar baby make them feel am
Gbedu wey I drop make them chop am
Some many things wey eye don see
Some many shege wey man don face
Being on the street omo he don tay
Still man no get to complain
So many banger wey I wan drop
I get God I no wan fall
Reason everyday Weytin man go chop
Mama Dey house Dey wait for return
Boyz Dey para
Some Dey gara
Only money make you a leader
Oh Nigga