Gbana Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Gbana wey burst
Gbana wey
Inside my body e e
Because you touch
You nor dey leave
You want some honey e e
She say the love and the sex and the bad things we do
She no want leave e
And any time wey we step in the place
And she know it
Lity, lity body's calling for days now
Many say them nor dey wan know
Say if I get a girl
Baby sign for the paper
Only me dey give her kpodikpo
And she nor dey wan go
And we come from the same town
Many say them nor dey wan know
Say we come for the paper
Who nor like e the paper
I don't care about your body counting
The your waste be like silicon thing
All I want is the booty bouncing
I swear to God you go killi person
I don't care about your body counting
This your waste be like silicon thing
All I want is the booty bouncing
I swear to God you go killi person
See Wetin you cary, I go call police
See Wetin you cary, I go call police
See Wetin you cary, I go call police
I stand Attis, it's all for me
Isabella tell me say she want it, want it
Head dey hot like fire fire Mountain it, mountain it
Isabella tell me say she want it, want it
Want want my something
Isabella tell me say she want it, want it
Head dey hot like fire fire Mountain it, mountain it
Isabella tell me say she want it, want it
Want want my
I don't care about your body counting
The your waste be like silicon thing
All I want is the booty bouncing
I swear to God you go killi person
I don't care about your body counting
This your waste be like silicon thing
All I want is the booty bouncing
I swear to God you go killi person