NO MONEY NO LOVE Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
True High Class Music
Dalyboy
Yeh yeh
Is this love is this love is this love is this love
That I'm feeling
They say no money no love oh
Ah ah
Life no easy but Im moving
Yeh yeh
I keep on moving heh heh
Everybody jare oh jare oh
Everybody show me a wonder
show me a wonder
Life e no easy my sister
I wanna be your mister
I dey promise you E go better
I wanna make this money oh yeh eh
Nobody dey see the struggle oh yeh yeh
Nobody dey see my hustle oh yeh yeh yeh
Everybody want results nobody send you
No wey my success don come
Dem Dey clap oh
Is this love is this love is this love is this love
That I'm feeling
They say no money no love oh
Ah ah
Life no easy but Im moving
Yeh yeh
I keep on moving heh heh
Everybody jare oh jare oh
Everybody show me a wonder
show me a wonder
Patiently I'm waiting
All the things I'm wanting
I never get the money
I no go sell the devil my soul oh
Eno easy oh
But I no go follow yahoo eh
People say Daly run the streets
They don't know how tough living life
Eno easy ye
My baby girl
Yo eh ah
Is this love is this love is this love is this love
That I'm feeling
They say no money no love oh
Ah ah
Life no easy but Im moving
Yeh yeh
I keep on moving heh heh
Everybody jare oh jare oh
Everybody show me a wonder
Show me a wonder