Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Oh Baby this your love

You don trap my heart baby girl I no go fit comot

Come put it on me

Baby girl I know you're dangerous

And if you break my heart Omo

Baby nothing lose

Omoge nothing lose

Nothing lose

Why you con Dey do like this

Me and you say we no go catch feelings

Now

Baby we don catch feelings

Tell me now Watin we go do like this

Why you con dey do like this

Me and you say we no go catch feelings

Now

Baby we don catch feelings

Tell me now Watin we go do like this


My Baby Vanessa

Fine Girl from BAYELSA

Say we go be like Romeo and Juliet

My baby Vanessa

My Baby Vanessa

Fine Girl from Bayelsa

Say we go be like Romeo and Juliet

My baby Vanessa


Only you

Fit

Give me love wey no go delete

My baby you

Fit

Make a man want to Debit

If I love you

Nothing wey I no

Go fit do for you

If I love you

Nothing wey I no

Go fit do for You


Baby girl you Dey Scatter my Medulla

Cos you make me Dey speak Vernacular

I Dey call on you girl make you hear me now

Cos the way that you love me Spectacular

Why you con Dey do like this

Me and you say we no go catch feelings

Now

Baby we don catch feelings

Tell me now Watin we go do like this


My Baby Vanessa

Fine Girl from BAYELSA

Say we go be like Romeo and Juliet

My baby Vanessa

My Baby Vanessa

Fine Girl from Bayelsa

Say we go be like Romeo and Juliet

My baby Vanessa

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status