Better Days Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Da! Dalor beat
Run Am
Wetin my eye don see
Dem been wan do me strong thing
But my head too kpor
Like the strongest man in the late forties (kiliwi)
My paddi hear me
In this life make you get money
Hmm Or you go see something
Because Cash rules everything yeah yeah!
Everyday I de pray
Make butter touch my bread
Make sapa de absent
Me sef I want to flex
Daily making plans
Sweet journey no go end
Drink liquor for my pain
Cause I know say
Better days ahead (Ahn Ahn)
Ahead (Ahn Ahn)
Ahead ahead (Ahn Ahnb)
Oh no no
Better days ahead (Ahn Ahn)
Omo no de stress (Ahn Ahn)
Ahead ahead ahead o
When E red
Body go tell person (person)
And as E Drop
No forget investing
A Small don turn to blessing
Oh lord
My life interesting
Uh huh
Na person wey de work de chop
And we go make am even na by force
Oluwa give us daily pay
In the name of the Lord we pray
Everyday I de pray
Make butter touch my bread
Make sapa de absent
Me sef I want to flex
Daily making plans
Sweet journey no go end
Drink liquor for my pain
Cause I know say
Better days ahead (Ahn Ahn)
Ahead (Ahn Ahn)
Ahead ahead (Ahn Ahn)
Oh no no
Better days ahead (Ahn Ahn)
Omo no de stress (Ahn Ahn)
Ahead ahead ahead o
Ahead o
Ahead o
Ahead ahead
Mmm mmm