![Delusional](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/20/4dca728f7c49461bbd7ee09d5c86febf_464_464.jpg)
Delusional Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
It's on god on my lane
Nobody fit to run my race
No fugazzi gbagbe
Red eye if you look into my face
And I'm not sorry to say
That starboy is here to stay
I dey craze for days
Moma change eh funwon
Ton ba demo moma change eh funwon
Dem say my matter wey dey cause commotion
Ton ba gboyen ani won magba
Moma change eh funwon
Ton ba demo moma change eh funwon
Dem say my matter wey dey cause commotion
Moma change eh funwon
I'm feeling like pro pella
All bout cheddar
My prayer be say person wey Dey give
Make e no turn beggar
Because na money be fine bobo
I'm feeling like pro pella
All bout cheddar
My prayer be say person wey Dey give
Make e no turn beggar
Because na money be fine bobo
This is delusional
I'm starting to lose my mind
Inno fit explain myself
I've gat no Interest ye
Shawty say she wants to boghie down
When I've gat things wey dey weigh me down
Na why I dey lay me down
I stay humble kolegbemiga
I'm feeling like pro pella
All bout cheddar
My prayer be say person wey Dey give
Make e no turn beggar
Because na money be fine bobo
I'm feeling like pro pella
All bout cheddar
My prayer be say person wey Dey give
Make e no turn beggar
Because na money be fine bobo
It's on god on my lane
Nobody fit to run my race
No fugazzi gbagbe
Red eye if you look into my face
And I'm not sorry to say
That starboy is here to stay
I dey craze for days