That same boy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Shè no be that same boy
Wey comot from the hood
Try to get money
Face all the shit and still yet nothing
Toba waya dem go start beffing me
But alliamdullilahi I know I be sinner
But I need jah grace
No man pikin wonna go astray
Been through alot wey my eyes don face
But for my side,but my temperature don Dey high
Pls am die inside
Even if just a chance
Kosi oun ton bò loke
Ti ilè odè gba
Kaka ki ilè ku ilè asha
Laye ti mo waa
Kèmi majè iya oo
Kosi oun ton bò loke
Ti ilè odè gba
Kaka ki ilè ku ilè asha
Laye ti mo waa
Kèmi majè iya oo
Øpè ko to yemi pè ogun laye
Mio bati dira dani
Owo lo só omo nu bio oko
So mio fi igba kan kan panic
I wasn't born with sliver spoon
Omo di ajè paki
Oni inti oju omo oba ri
Ki omo todi celebrity
I enter the game alone cos as a man gat to survive
I carry my cross along many times wey man been down
Wo ogba family Èbo kolor far
Omo kuro ni trenches jaye Dubai tun ló france
I give thanks to jah thanks for keeping me alive
If not for you I for don payin
Only you me I gat for life
Kosi oun ton bò loke
Ti ilè odè gba
Kaka ki ilè ku ilè asha
Kèmi majè iya oo
Kosi oun ton bò loke
Ti ilè odè gba
Kaka ki ilè ku ilè asha
Laye ti mo waa
Kèmi majè iya oo