![No Depression](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/08/7268875b474a4720813ccd8ecf227a21_464_464.jpg)
No Depression Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Marcello the star no depression
Ahnnn
Ehn
Eyah
For life problem no dey finish oh
Every man got a burden
Yawa dey since we're born oh
And e go still dey when we'd be gone oh
Mmm so no put am on me, ah ya
That advice no come give am to me
Mmm shori nonsense oh
Ma gbe sunmomi
Ko si sunmọ mi oh
I no wan depression, cha cha
Man don't need disturbance, cha cha
Everywhere good, I go run am for you
Buh no put me for pressure aaahnn allow me do my tin
I no wan depression,
Man don't need disturbance
Everywhere good, I go run am for you
Buh no put me for pressure mm
As I no wan wahala oh
(Ma gbe sunmomi yeah)
I no wan deppression gan oh
(ma gbe sunmomi yeah)
Man don't need overthinking gan oh (Ma gbe sunmomi yeah)
We no dey competition,
Eledumare gimme your protection,gan oh
When you do like that , Dem go wan make you do like this
When you do like this dem go wan make you do like that oh
Ahn anything wey you do dey must commentate
Marcello Wole,Wole oh
Say I feel like to comot WhatsApp for them, uughee
I Feel like to comot IG for them o,
No Facebook, I no get messenger again oh
I feel like to delete WhatsApp for them , ughee
Uninstall Twitter for them,
Yeah competition e full social media olah olah oh no
yeah
I wan live my life to the fullest oh
I do my best, then I'll leave rest oh
And I know say man must die oh yeah
But ya me no wan die soonest oh
Say I wan live my life to the fullest oh
At 20s yeah am youngest oh
And one thing must kill a man oh
But me I no wan die soonest oh
My life worth multi trillion Dollars
I no want little mindset people
Wan make money and become popular
for burial Emma no put me for one corner!
Mi life worth multi trillion Dollars (ah swear)
I no wan little mindset people
Wan make money and become popular
Man just wan be happy oh
Man just wan be happy oh yeah yeah oh
I no wan wahala oh
(Ma gbe sunmomi yeah)
I no wan deppression gan oh
(ma gbe sunmomi yeah)
Man don't need overthinking gan oh (Ma gbe sunmomi yeah)
We no dey competition,
Eledumare gimme your protection,gan oh
Man
You talking about politics things, And irrelevant thing, I Stand aloof, I'm off that
Telling about people who failed and didn't make it, Don't use it for me, I'm off that
I gat God
I am different
Strong back up
Focused, am diligent, (sure)
Man the same reason you preach me advice
Is thesame reason when we meet I don't smile
Life's got huddles
Ain't no bread and bacon
Man got dreams
And ain't gonna stake one
I spend time with the scriptures, the rhapsody
Cos basically that's what my life is based on
Easy, easy
I take it easy easy
Ain't dodging responsibility
But I wouldn't let them kill me
Lady bring some fine wine with tha Hootchy-Kootchy
Soft life
Man we take it one day at a time!
Music Industry
The game of thrones
You do yours man, and I'd do my own!,
Real Big man Ting, boy don't jonce
And I feel luxurious with the New iPhones
They don't wanna give, they all wanna take
Man life's marathon ,you'd run your race
And I know that am young
But plenty is all I face
And that's why me told them all I need some space , space
I no wan wahala oh
(Ma gbe sunmomi yeah)
I no wan deppression gan oh
(ma gbe sunmomi yeah)
Man don't need overthinking gan oh (Ma gbe sunmomi yeah)
We no dey competition,
Eledumare gimme your protection,gan oh
When you do like that , Dem go wan make you do like this
When you do like this dem go wan make you do like that oh
Ahn anything wey you do dey must commentate,
Ehen
Spiritual thing ah yeah oh