![Anabella(Remix)](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/07/277c6f4efb5c496eafe08ac4cc28d005_464_464.jpg)
Anabella(Remix) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Baby Wetin sup o
Touch my weaking point o
Make dem throw me punch o
Say me I go take insult o
Leave them make them talk oo
Make them talk rumors oo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oo
(Tezzi)
Oh my baby
Tell me what to do without your body
(Body) huuuuh yeah
Joro jara
No go japa oh!
Then you go come to the center
So i fit Pye for your matter ahhh
Say u dey burst e mendula aaanh
Nobody fit put asunder
Girl I go craze for your matter ahhh
Nobody dey when we struggle for raba ahhh
Hhhuuuh yeah
If I ever hurt you girl am sorry
Ohhh my baby no go leave me follow zaddy
My Anabella say na only you dey turn me on
(Dey turn me on yeah yeah )