Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Extraordinary supa Tee


Naughtii

Yo saay


Kind of girl for my life

She Be like miracle


Anytime wey I look into your eyes

Even spek can't block that view

Shey na the ringtone talking

Abi na the cat walking


For your matter

Ah haaa


Who is gonna kiss me tonight

Who is gonna hold me on tight

Na you I Dey find


I can't deny

Baby ohh

Baby ohhh


I fit to manya for ur matter

I fit to crazy for it matter

Only you no another


Baby ohh

Baby ohhh


I fit to manya for ur matter

I fit to crazy for it matter

Only you no another


Baby ohh

Baby ohhh


Obi ko lo bi

Ohh ro ma my body

Obi ko lo bi

Ohh ro ma my body oooo


Sisi oneme

No want leave me lonely

Sisi oneme

No want leave me Alone


Wetin you carry e pass ur mama

This ur beauty e pass Cinderella

And I like the way you dey waka

Je je le no go fall for gutter


Follow you all round like a bingo

Can you stab me your logo


Small and Dangerous high you like Claro

Even the Ta Ta Ta make me want Dey choko


Who's gonna kiss me tonight

Who's gonna hold me on tight


Na you I Dey find

I can't deny

Baby ohh

Baby ohhh


I fit to manya for your matter

I fit to crazy for your matter

Only you no another


Baby ohh

Baby ohhh


I fit to manya for your matter

I fit to crazy for your matter

Only you no another


Baby ohh

Baby ohhh


Obi ko lo bi

Ohh ro ma my body

Obi ko lo bi

Ohh ro ma my body ooo


Sisi oneme

No want leave me lonely

Sisi oneme

No want leave me Aloone


Supaa

Pawon

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status