God Did It Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Try me
Geezzy
Try me
Mhmm a
I want to tell you a story oo o
Can you really come close
Mmm
Cos the thing that I see for my life ee
Is the reason why me adey my low key
Omo don whine me no go fit to try me
Oluwa don guide me and we come slow
Like a forty- fitter
Omoge don't judge me if you don't know my picture
I never dey take demma lecture
From kiddie time they say abi the trouble
I turn out to be best in humble
So adey my lane oo no daily dependant
Oluwa gimmie blessing in a dispenser
Oluwa gimmie blessing in a dispenser
Slow slow we dey go slow
Oluwa gimmie blessing in a dispenser
Slow slow we dey go slow
Oluwa gimmie blessing in a dispenser
Slow slow we dey go slow
Oluwa gimmie blessing in a dispenser
Reign rain
Shower over my blessing
Amount oo Oluwa abeg gimmie my portion
5'O'clock in the morning yeah
Wetin you dey try to hide in there
Aaa - Ah
Why why
We try to move you dey try to handbrake
Omo don whine me no go fit to try me
Oluwa don guide me and we come slow
Like a forty- fitter
I want to tell you a story oo o
Can you really come close?
Mmm
Cos the thing that I see for my life ee
Is the reason why me adey my low key
Oluwa gimmie blessing in a dispenser
Slow slow we dey go slow
Oluwa gimmie blessing in a dispenser
Slow slow we dey go slow
Oluwa gimmie blessing in a dispenser
Slow slow we dey go slow
Oluwa gimmie blessing in a dispenser
Aaaaaha
Me I get a good heart oo o
Pumba
Your juju no go function
Pumba
Everything they go do omoge no go fit work
Everything they go do omoge no go fit work
Aaaaaha
Me I get a good heart oo o
Pumba
Your juju no go function
Pumba
Everything no go fit work