Aburo Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Who be the guy wey dey check am
Who be the guy wey dey test am
Who be the guy wey dey do like say
Na him be all and in all for the zanga
Who be the guy wey dey check am
Who be the guy wey dey test am
Who be the guy wey dey do like say
Na him be all and in all for the zanga
Who the man wey dey do over sabi sir
If you too know go to sambisa
Me and you no get semester
If you see me brother man make you free me now
We be killing the show like a sparta
Other niggy them be monster
If you doubt me ask your mother
She go tell you who be your father
Akumamatata the boy no be tata
In the industry I grow white beards the boy no be tata
Akumamatata the boy no be tata
In the industry I grow white beards the boy no be tata
Aburo, Aburo free me Aburo
Aburo, Aburo free me Aburo
Aburo, Aburo, Aburo free me Aburo
Aburo, Aburo, Aburo free me Aburo
Omo give and take boy no dey play
Grinding all day
Know what you say
Omo give and take boy no dey play
Grinding all day
Know what you say
Ama super star what you wanna do ama super star
From the East to the West to the North
To the South, to the Street, ama super star
Who wanna stand on my way
You cannot stop on my lane
No stand on my way, No stop in my way
No stand on my way, No stop in my way
No stand on my way, No stop in my way
Aburo, Aburo free me Aburo
Aburo, Aburo free me Aburo
Aburo, Aburo, Aburo free me Aburo
Aburo, Aburo, Aburo free me Aburo
Pra ha, ha, free me ha
Pra ha, ha, free me ha
Pra ha, ha, free me ha
Pra ha, ha, free me ha pra
No one is God
Finally made it without you