Casanova Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
SediX yo!
Qin.darka
Oroma sneh, Oroma to ketan
Won le mi, omo to ketan
won le mi omo to por gan
Won le mi bo
I no fit sempe, mi o le jogodor
Anytime Moma gbomolor
Won lemi omo to por gan
Won le mi bo
I geti many girls wey me nah know
Lasgidi ni Kano
California Santiano, boca, Milano
Omo to dun po ni tema, Jozi, unilag o
Fall in love, bi bawo, bi bawo
Awon temi in the corner
They just want to faagi
Alaye no dey pariwo
If you no geti money
No be the one you know
Say na we dey run things
Gbemi, gbemidebe
Make you no dey dull me
Theya call me casanova, casanova
When we enter it's all over, it's all over
Better hide your Catalina, your Paloma
When we enter it's all over, ye ye, ye ye
Omo Dudu, omo pupa
It's all over yeah
Omo Dudu, omo pupa
It's all over yeah
Omo Dudu, omo pupa
It's all over yeah
Omo Dudu, omo pupa
It's all over yeah
Tinuke tinuke want to free me
Say make I give her the ring in a jiffy
I no dey, I no dey do like that
No go dey, no go dey do like that baby
Na my jam them dey play for tv
Omo ope, omo ope yeah
I geti many girls wey me nah know
Lasgidi ni Kano,
California Santiano, boca, Milano
Omo to dun po ni tema, Jozi, unilag o
Fall in love, bi bawo, bi bawo
Awon temi in the corner
They just want to faagi
Alaye no dey pariwo
If you no geti money
No be the one you know
Say na we dey run things
Gbemi, gbemidebe
Make you no dey dull me
Theya call me casanova, casanova
When we enter it's all over, it's all over
Better hide your Catalina, your Paloma
When we enter it's all over, ye ye, ye ye
Omo Dudu, omo pupa
It's all over yeah
Omo Dudu, omo pupa
It's all over yeah
Omo Dudu, omo pupa
It's all over yeah
Omo Dudu, omo pupa
It's all over yeah