
Sisi Maria Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2018
Lyrics
[ti:4. Sisi Maria]
Bounce oh baby oh bounce
Bounce bounce
Bounce oh baby oh bounce
Berry pon on this eh
Berry pon on this eh
Sisi maria
She carry front from bayelsa
Sisi ngozi
She carry back from anambra
Imarama eh
Imarama oh
I for take you lady
Imarama eh
Imarama oh yeah
Only you
Only you ***
*** I’m loving the fire
Give me chance any day I go love you taya
E too too sabi her mama too too try
Naso naso
Baby you I won marry
Naso naso
Na my pikin wey you go carry
Naso naso
Omalicha let me love you
Love you love you forever
Love you love you my baby
Sisi maria
She carry front from bayelsa
Sisi ngozi
She carry back from anambra
Imarama eh
Imarama oh
I for take you lady
Imarama eh
Imarama oh yeah
We go hammer I go buy you plenty diamond
Oluwa provide I go dash you mansion
I pray for the day we go open up in a phantom
My number one
You’re my number one
If you no dey I no go function
Naso naso
Baby you I won marry
Naso naso
Na my pikin wey you go carry
Naso naso
Omalicha let me love you
Love you love you forever
Love you love you my baby
Sisi maria
She carry front from bayelsa
Sisi ngozi
She carry back from anambra
Imarama eh
Imarama oh
I for take you lady
Imarama eh
Imarama oh yeah
Sisi maria
She carry front from bayelsa
Sisi ngozi
She carry back from anambra
Imarama eh
Imarama oh
I for take you lady
Imarama eh
Imarama oh yeah
Sisi maria
She carry front from bayelsa
Sisi ngozi
She carry back from anambra
Imarama eh
Imarama oh
I for take you lady
Imarama eh
Imarama oh yeah