
WISE (Freestyle) Lyrics
- Genre:Soul
- Year of Release:2023
Lyrics
Uhm uhmmm yeah
Goatboy
I don't wanna talk too much
This life don teach me so much
I don't wanna say too much
Just here to share you some thoughts
This life is crazy crazy
To ba l'owo everybody na your friend
This life is crazy crazy
To ba safere won ma sare fo fence
Na why you gats wise
Make them no go call you that former sure boy
Na why you gats wise
Ko ma lo te nibi to ti gbayi before
Eh eh
Na why you gats wise
Make dem no go bounce you for club wey you dey ball before
Na why you gats wise ahhh yeh
Na why you gats wise oh noo noo noo oooh
Na why you gats wise
Yeee aaah yeee aaah
Na why you gats wise
Yeee ooooh
Na why you gats wise
Omo ogbon malo na owo tan
Na why you gats wise
No time to check time
Ko je ki ori e pe
Na why you gats wise
Omo ogbon omo ogbon ye
Na why you gats wise
Ohhh
Malo na owo tan seh
Malo na owo tan
Malo na owo tan
Malo na owo tan seh