Red Jackets & Mufti Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Who be that wey dey
Bang for my door?
Kpor kpor Kpor kpor
Kpor kpor Kpor kpor
Kpor kpor Kpor kpor
Who be that wey dey
Knock for my door?
Kpor kpor Kpor kpor
Kpor kpor Kpor kpor
Kpor kpor Kpor kpor
Who you be? You dey
Knock for my door
Kpor kpor Kpor kpor
Kpor kpor Kpor kpor
Kpor kpor Kpor kpor
Who be that wey dey
Bang for my door?
Kpor kpor Kpor kpor
Kpor kpor Kpor kpor
Kpor kpor Kpor kpor
Who be that wey dey
Knock for my door
Kpor kpor kpor
Smash your laptop
Hide your app bros
Chew your SIM card
Flush loud join
E don dey too late
Dem don dey climb gate
Dem dey your front door
Pull the hinge off
Burst protector
Them Stalk your IG,
Watch your Stories
They send their info
Track your AP
With police escort
Raise your hand up
Put am handcuff
Take him car key
Loose him AC
Lift your TV
Pack your cushion
Pack your curtain
Open your fridge
Eat your Curing
Tape your gadgets
Take am pictures
Straight to station
Straight to office
Dem no dey hear please
Freeze your Aza
Move your crypto
Call your Lawyer
Seize your Assets
Two weeks don Go
Bring guarantor
2.5 plus or you go court
Just to make bail
N' start afresh to be
Doing Scam Again!
Who be that wey dey
Bang for my door?
Kpor kpor Kpor kpor
Kpor kpor Kpor kpor
Kpor kpor Kpor kpor
Who be that wey dey
Knock for my door?
Kpor kpor Kpor kpor
Kpor kpor Kpor kpor
Kpor kpor Kpor kpor
Who you be ? You dey
Knock for my door
Kpor kpor Kpor kpor
Kpor kpor Kpor kpor
Kpor kpor Kpor kpor
Who be that wey dey
Bang for my door?
Kpor kpor Kpor kpor
Kpor kpor Kpor kpor
Kpor kpor Kpor kpor
On a Sunday Afternoon
Nothing else to do
You dey try make you kush
But the last loud don consume
Not to feel bored
You call your smoke-plug
Him number switch off
Me and you know
To stay for indoors
You can't afford to stay sober
Fly okada, call your cab guy
Book Uber
Carry U go make you
Track Another dealer
Enter Mami side
For the bunk settings
Egbon for corner con
Dey Ask you howfar
Just give me two canadian
Open my bank App
Make i run am transfer
Na So i see van
For me to zoom off
Na so the Egbon Rush
Hold my trouser
Na so Dem gather
Na trap you enter
The War against drugs
Dem dey undercover
You don blow your cover
You fit to make bail
Just to go back and Start smoking Again!