
Available ft. Temple Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Available
Mo wa available seh
Availa
Mo wa available
Where the money dey
Tori wan sup for my body eh
Me no like story eh
I no fit lock up on my money eh
Am a good boy
Am a bad person
If is not money
Omo don't text me
Don't call me if you wan reap me
I no dey hear word
I fit killi person eh
If you talking plenty money
Oma n jekori me woo
If you talking plenty money
Oma n jekori me saare
Plenty plenty money
Oma n jekori me wo eh
If you talking plenty money
Oma n jekori saare
Mo wa available
Mo wa available
Available
Mo wa available
Call me available
Mo wa available seh
Available
Temple
Temple
Mo wa available
I am available where the money at
Owo inu bank, inu bullion van
Broke boys no dey get sweetheart
I put my love where my money at
Tori owo won pemi gold digger
na why i carry shovel i hold digger
Dem say i no dey use eye see paper
If devil owe me money i gas take am
no be pepper make my eye red
wetin my eye see wo i can't tell
I want single alert wey go off my handset
If it's not making money, it's making no sense
Abeg no vex
Chilling with money sweet dada
Abeg who order
Good life to my good brothers
Dem say life na vanity
Hustling with no pity
Moun f'ishan si
Mo wa available
Mo wa available
Available
Mo wa available
Call me available
Mo wa available seh
Available
Mo wa available
Pappy gucci
Available
Zaramanda
Mo wa available
Dj snippez i see you
Call me available
Mo wa available seh
Available
Mo wa available
You already know now
Emarjay noni