Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2023

Lyrics

I wan make u sabi my calibre

Edim na London, all life

Ichọrọ m this thing

Real life you go hunt or you hunted

Psycho we dey smoke turn Marley

Abi you never seen style like this

Biko n m

Just wait there

O, o, otilo it's

Gone far and wide pass global

Universal

Intergalactic

We go shout hallelujah my brother

We seen pain pass death, and reverse it

Gold chain round my neck I'm Versace

Paparazzi

Foto flashing

Alobam na bia

On a gang ting

Oko miss she get money everlasting


Pa Pa

Wetin go pass me?

Double RR, Rolls Royce or the Rarri

Me and my sweetie, fast car two seating

Odim na late ordinary

Big bag

They go harass me

They run down for the jet upon landing

Nkem bu my own I'm commanding

We get juice wey dey chop na Prolactin


All this money never again they go brass me

We put money collect cheque we investing

They put money collect sex na interesting

Ma ọ bụ m ọ bụ gị I go choose me

My enemies dey feel the crash when they lose me

God dey for my side never losing

Agbu oloja it's getting juicy

Hi ranking

Sabi di blueprint


Pa Pa

Wetin go pass me?

Double RR, Rolls Royce or the Rarri

Me and my sweetie, fast car two seating

Odim na late ordinary

Big bag

They go harass me

They run down for the jet upon landing

Nkem bu my own I'm commanding

We get juice wey dey chop na Prolactin


Lagos to London

Chop shawarma

Vibration we pampa for head

Nnem o gini we finally made it out of the dungeon

Dey wan drill seh na wa for wayek

Possibility we bank on

God's grace 1 kpa to 10 thousand

100 thousand

We no fit similar shebi I no be pasin again

Supanatral tin I do you go count on


Gone far and wide pass global

Universal

Intergalactic

We go shout hallelujah my brother

We seen pain pass death, and reverse it

Gold chain round my neck I'm Versace

Paparazzi

Foto flashing

Alobam na bia

On a gang ting

Oko miss she get money everlasting


Pa Pa

Wetin go pass me?

Double RR, Rolls Royce or the Rarri

Me and my sweetie, fast car two seating

Odim na late ordinary

Big bag

They go harass me

They run down for the jet upon landing

Nkem bu my own I'm commanding

We get juice wey dey chop na Prolactin

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status