Godzilla Riddim Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
(FreeBoy Kind Of Shit)
Ohhh
Ohh no no no no no no
Ohh no no no no
Ohh no no no no no no
Big rastaman
Bloody rastaman
Anytime dem see me dem dey call me rastaman
Shawty tell me say she come from Astana
Jennyfer start to move your body faster
When she bring it back
I need to call the NASA now
She take me out of space
I need to call the NASA now
Bend down, touch your ten toes and after that
Jennyfer start to move your body faster
Godzilla
Say man na Godzilla
Man I woke up in the morning feeling like Godzilla
(Godzilla)
Modafuckers no go fit to stop me now
'Cause this one pass marathon
We in the same river, but we no be the same fish
(My G)
No dey tell me make I calm down now
'Cause I'm the type of nigga wey no too like see finish
(My G)
No be game
No be Koh-Lanta nah nah ahh
Big rastaman
Bloody rastaman
Anytime dem see me dem dey call me rastaman
Shawty tell me say she come from Astana
Jennyfer start to move your body faster
When she bring it back
I need to call the NASA now
She take me out of space
I need to call the NASA now
Bend down, touch your ten toes and after that
Jennyfer start to move your body faster
Bad since back when we dey danse do front flips
Dem no know say man's bad since napkins
Too many people dey try copy my tactics
Dem no get sense, but dem dey claim say dem bad pass
Where I'm from we dey hustle pass jackass
2000's baby but we no wear diapers
They don't wanna see us up
But we keeping it a hundred percent yeah
No dem no fit see me I don go
Roll me one kick, I don jonze
Shawty wanna give me in slowmo
She tell me say make we forget feelings ohh no
Dem a talk, but I swear they don't know
How the thing goes
If you want check am ohh no
Make shure say you fit bear am
Big rastaman
Bloody rastaman
Anytime dem see me dem dey call me rastaman
Shawty tell me say she come from Astana
Jennyfer start to move your body faster
When she bring it back
I need to call the NASA now
She take me out of space
I need to call the NASA now
Bend down, touch your ten toes and after that
Jennyfer start to move your body faster
Ohhh
Ohh no no no no no no
Ohh no no no no
Ohh no no no no no no
(FreeBoy Kind Of Shit)