Done (freestyle) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Ara Ra
Oro Ro
Araa Ra
Oro Ro
Phriend
Standing ten toes with no tension
Make you no come ball here with your pension
To my people with passion
We breathing jubilation
Hey parasite come up and bite
Done and paid check never bounce
Where me from Dem be my pals
Ah we love to rise (Yey)
We go Done and paid (We've to be paid)
On my knees I dey pray (we dey pray always)
Kin ri ire mudele
Grace wey pass their dorimeh
(wey pass manythings for lyf)
Down below but my head up
Al Nur turn light up (Light up)
Mama's smile that's my joy
Ahh I dey thank God
Oh my heart full of pain
No one to show the stain
Dem go laugh e go pain
So I sayy!
We go Done and paid (We've to be paid)
On my knees I dey pray (we dey pray always)
Kin ri ire mudele
Grace wey pass their dorimehh
(wey pass manythings for lyf)
Watch police and my brother
Hypocrite imma stepper
In my room mope Yah Allah
You dey hate I no bother
if I stumble kosipele o
Ese giri ni ile anjofe o
Sofun mi tawa lore o
No money oma teh o
We go Done and paid (We've to be paid)
On my knees I dey pray (we dey pray always)
Kin ri ire mudelee
Grace wey pass their dorimeh
(wey pass manythings for lyf)
We've to be paid
We dey pray always
Kanwu kanbe
Kanbe Kante
Kanwu kanbe (Kanwu kanbe )
Kanbe Kante (Kanbe Kante)
Imma baller in my country
Eyan Victor osimeh
Kanwu kanbe