![EKO](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/27/73ccd9b95b724837afd1b0f746c5183c_464_464.jpg)
EKO Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Every day suffer suffer
Country don hard everywhere don jaga jaga
Wetin men dey face on a daily if you see yawa yawa
If you no get money for Lagos you go suffer suffer I say you go suffer suffer
Omo Eko lo wo wa
Oni la ma na Naira
Shey you don land The container
Sanwo olu tin sanwo
Omo Eko lo wo wa
Oni la ma na Naira
Shey you don land The container
Sanwo olu tin sanwo
Oya dem don throway soji
Say make you dance and shake your legs
Cause this my energy so rare
You know
Oya dem don throway soji
Say make you dance and shake your legs
Cause this my energy so rare
You know
I am going going higher
Cause the lord is my shepherd
Any contiminating me I spray them fire ,Fire
We go burn all the trees down
Ko ereku wa, we go ball till the suns down
Any place wey we enter na shutdown
Keep my bars at peak monchella
She Moyan she o mo yan, she o mo jehuAsela
Eko lo wo wa
Oni la ma na Naira
Shey you don land The container
Sanwo olu tin sanwo
Omo, Eko lo wo wa
Oni la ma na Naira
Shey you don land The container
Sanwo olu tin Sanwo
Oya dem don throway soji
Say make you dance and shake your legs
Cause this my energy so rare
You know
Oya dem don throway soji
Say make you dance and shake your legs
Cause this my energy so rare
You know