I PRAY Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Talk Talk Artiste
Wireless
Baba God, I'm down on my knees
Bless me, make a fit settle all my bills
Only lunch for the day
No more breakfast
Cus me i no fit handle all my meals
I don see things for this place wey I Dey
Take me high, let me know how it feels
When I wake up in the morning
I see my name trending all over the news
I won be that boy wey dem know
That artiste if dem feature dem go blow
No time for myself
Deals everywhere
I go get show six days in the row
I won answer my name for the crowd
Fine boy, wireless wey make him mama proud
All the speakers for the streets, for the club
For the shows everywhere
Na my song go the sound
Baba God, bless me
Make I give, make dem take
All the records wey Dey stand as I come make e break
When I step into the building
Echo SBGL
Everywhere go dey shake
All the rumours wey dem spread for my name
Good or bad, I no mind
But I wish dem the same
I no Dey for anybody
Nobody Dey for me
This one na the rule of the game
Baba God, I'm down on my knees
Bless me, make I fit settle all my bills
Only lunch for the day
No more breakfast
Cause me i no fit handle my meals
I don see things for this place wey I Dey
Take me high, let me know how it feels
When I wake up in the morning
I see my name trending all over the news
Many things for my mind, I no fit mention
I want still dey drip in 6TENSION
Do that thing for my life wey you know
Wey go make all this bad belle people Dey ask question
I want Faji my mum to the extent
She go feel say, this her pikin Dey use counter
And I go give her the funds, wey go choke wey be say
All the zeros for the back, she no fit count am
Baba, show me the way
And I go take the lead
I go still Dey pray, and I go leave the weed
You be my farmer, you don plant, oya water the seed
Make I fit Dey produce wetin people Dey need
You say if I pray, you go answer
Only blessings, I no need cancer
I want Dey for that level
Wey they make other people, they carry bouncer
From the ground to the sky, to the moon
I go still Dey give them the tune
I go pray day and night, even noon
Cause my name, my story go circulate very soon, Ayi
Baba God, I'm down on my knees
Bless me, make I fit settle all my bills
Only lunch for the day
No more breakfast, cause me i no fit handle all my meals
I don see things for this place wey I Dey
Take me high, let me know how it feels
When I wake up in the morning
I see my name trending all over the news
Baba God, I'm down on my knees
S.B.G.L
Don't know