Ebi You Way I Want Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Ebi you way I want
Intro:
Wey inkoa di, mate kasa, kais3 mini New King, Kings music, clap for the boy
Verse 1:
Hey Alexa, do you believe in love at first sight,
This kind girl wey i see she dey make i dey koloo yh,
And, i wish i go see am for my next life,i don’t know if she feels what i feel cos,
everything is happening fast, but me i no be the type of guy wey i go just hit and leave, i will be waiting patiently,
Even if you go to the moon and back, i no go turn my back,girl it’s just you and me, i will be waiting patiently yh
Chorus:
Cos Folake come in my dm, she tell me say she crushing on me but i told her i dont,
ebe you wey i want, yh
Ini edo sef text me and , she say she wanna see me at pm, i told her i wont, cos ebe you wey i want, ebe you wey i want
Bridge:
Baby, you see the word love is a very strong feeling to control, but no matter what, ebe you wey i want, kais3 mini New King
Verse 2:
Cos,everything is happening fast, but me i no be the type of guy wey i go just hit and leave, i will be waiting patiently,
Even if you go to the moon and back, i no go turn my back,girl it’s just you and me, i will be waiting patiently yh
Chorus:
Cos Folake come in my dm, she tell
me say she crushing on me but i told
her i dont
ebe you wey i want, yh
Ini edo sef text me and, she say
she wanna see me at pm, i told her
i wont, cos ebe you wey i want,
Cos Folake come in my dm, she tell
me say she crushing on me but i told
her i dont
ebe you wey i want, yh
Ini edo sef text me and, she say
she wanna see me at pm, i told her
i wont, cos ebe you wey i want,ebe you way I want