Yawa Lyrics
- Genre:Afro Soul
- Year of Release:2023
Lyrics
I do not appreciate this yawa
I do not appreciate this yawa
Cos I carry my own yawa
Cos I get my own yawa
Say na only me wey fit stress my life and my mother o
So if you ever block my road I go find another one
My eye clear I no too mezebu
So if you check am me I no available
So on a good day na still salam aleikum brother
Me I no like to kaku
For my mind I dey keep good hygiene
I no want any migraine
Cause if I fuck up you go wan do am again
You no feel my pain
No be bullshit unless e come from cow
No be only woman dem dey call ashawo
You never learn omo boy nawa o
You no sabi say every knee must bow
I do not appreciate this yawa
I do not appreciate this yawa
Cos I carry my own yawa
Cos I get my own yawa
Omo if you think you're sick of me
I'm sicker than you
I'm more bitter than you o
Never complained when you wear silicon too
Mhmm eh baby mi sale
Iyawo mi sale
Allow me to think well
Allow me reason well
The matter plenty long
*$*#*%**
Cos e get as you dey do do do do do do do
All of the times wey you try to dey involve me
I dey woo woo woo woo woo woo woah
Woah woah woah woah woah
And if you ever boo boo boo boo boo boo boo
Don't boo me
Put yourself in my shoes
Baby i ga-egbu gbu gbu gbu gbu gbu gbu
Gbu gbu gbu gbu gbu
I do not appreciate this yawa
I do not appreciate this yawa
Cos I carry my own yawa
Cos I get my own yawa