One Day ft. Goffry & Skimma NG Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Trenches
Melomane
Onaeme
Skimma NG
Ka odi long ka season film
I wan watch and see
How e dey flow like the seas pray and never to seize
One day one day dem go see
How we dey fly overseas
Putting work steady the ship never accept defeat
Fendi, Louise vitton or na Dior Dior
I wan be first no be the last Nekwa ndi sars guy
Pray
Watch
Hustle
Make money
Pray
Watch
Hustle
Make money
One day my matters go rise nga eburu mob wee kponye nah lag
One day my mama go smile nga eji maybach wee fiche her eyes
One day my money go long ogadi ka overseas and never to dry
One day my stories go change oga adi ka history and never to be back

At the age of 16 trapping to be rich
Trapping till sunsets traveling to overseas
Rolling my dice and not be deceived
Cause the hood is stronger and never to be weak
As a warrior am the seeker and never to be confessed by a confessor am the leader
As a worker am the picker and never to be offloaded by the shipper am the loader
No days off am crushing to the hustle and with my tools and compass I go surely pass
NBA never to be broke again even if you get jazz e go surely cast
One day my matters go rise nga eburu mob wee kponye nah lag
One day my mama go smile nga eji maybach wee fiche her eyes
One day my money go long ogadi ka overseas and never to dry
One day my stories go change oga adi ka history and never to be back
One day my matters go rise nga eburu mob wee kponye nah lag
One day my mama go smile nga eji maybach wee fiche her eyes
One day my money go long ogadi ka overseas and never to dry
One day my stories go change oga adi ka history and never to be back
One day I'm getting this bag
Having no weed men it's making me sad
Bitches are coming I'm living my life
Wanna be famous I'm paying the price
Little by little my nigga gon rise
Hoping for money I'm hoping for life
My baby is calling Buh I wanna be high
Mama don't worry I'm gonna be fine
Bought a new record Buh who will I sign
Should I rethink or men should I resign
I'm thinking money my brain is so high
Faking this tears Buh I don't wanna cry