
This Kind God (Remix) Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2022
Lyrics
This Kind God (Remix) - Samuel Folabi
...
N'eligwe n'eluwa
Ebe ni ne uwa so tu
onwe gi chineke di ka gi
so so gi bu Chi ne di ya
ahh ehh this kind God another one nor dey oh ( ahh ehh this kind God another one no dey oh) (×4)
this kind God another one for dey oh (this kind God another one no dey oh) (×4)
you be God oh, only you dey heal sickness doctors nor fit heal
only you dey give children babalawo nor fit give
only you dey do wetin mortal man nor fit do eh eh eh,
na you be God oh oh oh oh
you be God oh, only you dey heal sickness doctors nor fit heal
only you dey give children babalawo nor fit give
only you dey do wetin mortal man nor fit do eh eh eh
na you be God oh oh oh oh oh oh
onyeyirigi Eze, onwe go' enye yirigi
ahaubegi mu chidi kagi
n'eligwe n'eluwa
okwagi nemerihien raranwomume
okwagi nenyenwa roranwomume
okwagi negwaranha dig e gbu egbu oh
Eze Onwe go onye di kagi
Eze ndi mmuo
Oke mmuo
Oke Chima eh
Eze Onwe go onye di kagi
ahh ehh, this kind God, another one no dey oh (×2)
onwe gi chidi ka hi
onwe gi chidi ri hi
n' eligwe n' eluwa
Ebe ni Le Uwa so tu ru oh
Eze mo, Onwe go onye di ka gi
He's a miracle worker (he's a miracle worker
He's a powerful healer (he's a powerful healer)
He's a destiny helper ehhehh (this kind God, another one no dey oh)
He's a miracle worker (he's a miracle worker
He's a powerful healer (he's a powerful healer
He's a destiny helper ehhehh (this kind God another one no dey oh)
Nobody can do the things you do hehh, another one no dey oh (nobody can do the things you do hehh, another one no dey oh). (×2)
Nobody can change the things you change, hehh another one no dey oh (nobody can change the things you change, hehh another one no dey oh)
another one no dey (another one no dey oh) ×2
Chioma meh
Onwe gi chidi ka gi (another one no dey oh)
n'eligwe n'eluwa (another one no dey oh)
Onwe gi chi e ji a ma ta (another one no dey oh
Onwe gi onye ne bu li ihi ne bu li (another one no dey oh)
onwe gi onye ne me ihi ne me (another one no dey oh)
onwe gi
onwe gi
onwe gi (another one no dey oh)
Chineke oma ma (another one no dey oh) (×8)