MEZEBU ft. Graham D Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Ah chocolita lita
Na e dey sweet her
Oh, uh oh
Yeah yeah
Ogbeni, pour me ogogoro
Cos I want the pain to go away
Roll up my feelings
Light am up, make I high oh
Make I high oh
I no wan dey the same again
I no wan go insane
I just wan survive today
Uh, yeah
I get many many things
Wey dey bother my head
The problem sef dey scatter my brain
You no fit relate with the matter on board
The matter too long
Many many things
Wey dey bother my head
The problem sef dey scatter my brain
You no fit relate with the matter on board
And I want to high and mezebu
Mezebu mezebu
I want to high and mezebu
Mezebu mezebu
I want to high and mezebu
Mezebu mezebu
I want to high and mezebu
Mezebu mezebu
Oh oh uh oh oh oh
Bar man shey you get Azul
Give me one there
Cos I want to shamayan
Me, I want to forget my pains and my sorrow
And the wahala
Me, I don work, I don tire
Me, I don look for this raba tire
Me, I just dey here dey vex
Girle, sey come make we flex
Everything no be sex
Many things dey bother my head
Problem sef dey scatter my brain
You no fit relate with the matter on board
The matter too long
Many many things
Wey dey scatter my head
The problem sef dey scatter my brain
You no fit relate with the matter on board
The matter too long
And I want to high and mezebu
Mezebu mezebu
I want to high and mezebu
Mezebu mezebu
I want to high and mezebu
Mezebu mezebu
I want to high and mezebu
Mezebu mezebu
Oh oh uh oh oh oh
Gbas gbos gbas gbos
Gbas gbos gbas gbos gbas gbos
Gbas gbos gbas gbos
Gbas gbos gbas gbos gbas gbos
Oya shake am, shake am
Ahh ahh ahh ahh ahh
Omo, this one loud
Oya, shake am shake am
I want to high and mezebu
Mezebu mezebu
I want to high and mezebu
Mezebu mezebu
Oh oh uh oh oh oh