Peace Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Tonbe lokan mi, ye ye
Gbogbo oro tonbe lokan mi
Yeah yeah yeah
Sarg Boy Thing
Dem say hustle go pay "Go pay"
When e go pay make he no too dey late
For the game e don tey "E don tey"
Wey we don Dey run this race "Race"
Shower me your grace
Show me your face
No face no case
Dem say no face no case
Dem say no face no case
Family go call
Brothers go call
Everyday for the money
Family go call
Brothers go call
Everyday for the money
Family go call
Brothers go call
Everyday for the money
Family go call
Brothers go call
Everyday for the money
If dem check am nah 6 fit o
The Gbedu burst brain
E too sweet o
Dem dey chop am with full speed o
For this time nah we run street o
Omo me I no fit dull am o
Nah why mo kala mo dollar mio
E dey body we no dey force am oo
Omoiyami no go dull am o
Make the blessings no stop to dey come
Everyday I dey find more income
I just put my self on the run
Make I make money and have some fun
Dem say Pahpzy don start to dey talk
Omo me I don stop to dey dull
I just wanna get to the the top
All your show I just wanna tour
Ahh ahh
I just want my peace of mind
Nah why I just dey on my lane
DND my phone on plane
Do my thing I no complain
Everybody get him own problem
It's all love omoiyami mawobe
High asf on a red label
Kin de mapawolo with no label
Ahhh ahhh
I just want my peace of mind
I just want my peace of mind
I just want my peace of mind
I just want my peace of mind
I just want my peace of mind
I just want my peace of mind
Dem say hustle go pay "Go pay"
When e go pay make he no too dey late
For the game e don tey "E don tey"
Wey we don Dey run this race "Race"
Shower me your grace
Show me your face
No face no case
Dem say no face no case
Dem say no face no case
Family go call
Brothers go call
Everyday for the money
Family go call
Brothers go call
Everyday for the money
Family go call
Brothers go call
Everyday for the money
Family go call
Brothers go call
Everyday for the money
If dem check am nah 6 fit o
The Gbedu burst brain
E too sweet o
Dem dey chop am with full speed o
For this time nah we we run street o
Omo me I no fit dull am o
Nah why mo kala mo dollar mio
E dey body we no dey force am oo
Omoiyami no go dull am o
Make the blessings no stop to dey come
Everyday I dey find more income
I just put my self on the run
Make I make money and have some fun
Dem say pahpzy don start to dey talk
Omo me I don stop to dey dull
I just wanna get to the the top
All your show me I just wanna tour
Ahh ahh