State Of Mind I Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Hm oh oh yea wo wo wo wo
Call me khoded oh
Call me khoded oh oh yea
Oh oh yea see ye
Oro wurun inu elede lo ngbe
Steady grinding hustle for the money all day
My brother no dey slack your hustle go pay eh yea yea
Them say e go end in tears dem no go dey alive to see am
Sashe kin gbowo if I bill am
Wetin me I get way dem dey beef am
Music all I choose I go sing am
Koribuku mase je te mi o
Kori iyami mase pada leyin mi o
Cause e don tey way I dey find money oh
And e no easy o
Olowo laye mo oh
Kori dakun semi lolowo oh
We all know pe olowo gbajumo
Baba God pick my call
Olowo laye mo oh
Kori dakun semi lolowo oh
We all know pe olowo gbajumo
Baba God pick my call
Hmm yea yea
Oh oh oh Hmm yea yea
Ah ah ehh
Hmm yea yea
Oh oh oh Hmm yea yea
Ah ah ehh
I don dey grind for this game e don tey
And no one care dem show face dem showcase
As I dey work and I dey pray dem no dey for me
I know the hustle hard but e go pay
I don dey pray to Jah make I no fail
I no get anyone na only you dey for me
Olowo layemo o
Baba jo jekin mo won o
Shebi na you dey when there's no one o
Jekin to won o kin gbe won rin
Olowo laye mo oh
Kori dakun semi lolowo oh
We all know pe olowo gbajumo
Baba God pick my call
Olowo laye mo oh
Kori dakun semi lolowo oh
We all know pe olowo gbajumo
Baba God pick my call
Hmm yea yea
Oh oh oh Hmm yea yea
Ah ah ehh
Hmm yea yea
Oh oh oh Hmm yea yea
Ah ah ehh
Classic Soundz on the mix
Classic you bad