
Iré Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Na everyday I dey hope and pray
Everyday I dey grind make I fit shanor o
Mama say don't give up
And one day your star will shine
And enemies go get hiccup
Na everyday I dey hope and pray o
Everyday I dey grind make I fit shanor o
Mama say don't give up
And one day your star will shine
Irè o
Na the tension o
Nai dey give man hypertension o
Me I want to flenjo o
When man work finish e go need pleasure o
I wan to make everyday be ah holiday
Steady chopping life lalalé Friday
My focus dey on my payday
So me I no fi put myself for any pressure
Because I know Jah o
Jah Jah Jah Jah Jah Jah
Jah Jah Jah Jah Jah Jah
Jah Jah Jah Jah Jah Jah
Jah go deliver o
I know Jah o
Jah Jah Jah Jah Jah Jah
Jah Jah Jah Jah Jah Jah
Jah Jah Jah Jah Jah Jah
Jah go deliver o
When are brother fall six times
Seven times e go get up
Always on my feet never let the struggle beat us
No be everybody wey we dey fuk with really like us
Some ah dem are just jealous
So when your fowl dey harsh
No be everybody suppose know
How the thing go Street code you don know
Na double six I tell her call me if you dey broke
Put you on payroll o
Na the tension o
Nai dey give man hypertension oh
Me I want to flenjo o
When man work finish e go need pleasure o
I wan to make everyday be ah holiday
Steady chop life lala lé Friday
My focus dey on my payday
So I no fi put myself for any pressure
Because I know Jah o
Jah Jah Jah Jah Jah Jah
Jah Jah Jah Jah Jah Jah
Jah Jah Jah Jah Jah Jah
Jah go deliver o
I know Jah o
Jah Jah Jah Jah Jah Jah
Jah Jah Jah Jah Jah Jah
Jah Jah Jah Jah Jah Jah
Jah go deliver o
Jah go deliver o
Jah go deliver o
Jah go deliver o
Jah go deliver o
Jah don deliver o
Jah don deliver o
Jah don deliver o
Jah don deliver o
Jah go deliver o
Jah go deliver o
Jah go deliver o
Jah go deliver o
Jah don deliver o
Jah don deliver o
Jah don deliver o
Jah don deliver o