![Feel (So Good)](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/07/31e61b321ef24773ab75296bd7dd8700_464_464.jpg)
Feel (So Good) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Nobody go fit take away
Oh yeah
Everything make tight at the moment yeah
But we go make am through
Make you no dey fear
I know say you're afraid to fall
But I promise you say
You no go shed a tear
I love the way you say my name
Oh baby when i'm with you i'm coasting
When i'm with you i'm floating
Wo sɔ me mu na herh
Shoddy too sweet but me i no dey care
Vibe nu yɛ deep like dwɛ dwɛ dwɛ
Do am like that saa pɛpɛɛpɛ baby
'Cause I no go fit to go now
Baby girl make we no dey slow down
Know say me i no go make you fall down
Make you fall down
'Cause I no go fit to go now
Baby girl make we no dey slow down
Know say me i no go make you fall down
Make you fall down
Nobody go fit take away
All this loving that i feel
Oh baby girl you make me feel
All this loving that i feel
Nobody go fit take away
All this loving that i feel
Oh baby girl you make me feel
All this loving that i feel yeah
'Cause you got me feeling so good (so good)
You got me feeling so good yeah
You got me feeling so good yeah yeah yeah yeah
'Cause you got me feeling so good (so good)
You got me feeling so good yeah
You got me feeling so good yeah yeah
Baby make you no dey go offline
'Cause i wanna be with you all night
No worries cause you dey my side
I say make you no dey
Baby make you no dey go offline
'Cause i wanna be with you all night
No worries cause you dey my side uh
Wo sɔ me mu na herh
Shoddy too sweet but me i no dey care
Vibe nu yɛ deep like dwɛ dwɛ dwɛ
Do am like that saa pɛpɛɛpɛ baby
'Cause I no go fit to go now
Baby girl make we no dey slow down
Know say me i no go make you fall down
Make you fall down
'Cause I no go fit to go now
Baby girl make we no dey slow down
Know say me i no go make you fall down
Make you fall down
Nobody go fit take away
All this loving that i feel
Oh baby girl you make me feel
All this loving that i feel
Nobody go fit take away
All this loving that i feel
Oh baby girl you make me feel
All this loving that i feel yeah
'Cause you got me feeling so good (so good)
You got me feeling so good yeah
You got me feeling so good yeah yeah yeah yeah
'Cause you got me feeling so good (so good)
You got me feeling so good yeah
You got me feeling so good yeah yeah
So good so good so good yeah
You got me feeling
So good so good so good yeah
Girl you got me feeling
So good so good so good yeah
You got me feeling
So good so good so good yeah
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah
You got me feeling no no no no no
So good