Broke Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Another badman in the game you can call me Yblizz
I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
Chelu very soon you go see the results
I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
Chelu very soon you go see the results
Ara gagba ndi ara
Mgbe ogasu
Ara gagba ndi ara
Mgbe alart gasu
Ogemeha vum nanya
Maka utufa kwuoto gada
Ogemeha vum nanya
Maka utufa kwuoto gada
I call chicks them no show
Send my niga message
He no go
Because say money
E no Dey
I come be like dwarfs wey no grow
Things are happening shaa
Because I no follow for men wey the pop shampe
You Dey you no like me bah when money go show no come try to rappor
Oya tell them
I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
Chelu very soon you go see the results
I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
Chelu very soon you go see the results
Chimezie buy Benz
But he No handle am well
He lose am
10k$ enter sharp sharp he don carry him guy's go de spend am
Oricha ya maputakwa onebe
Mana oge odi ya naka osi nafia nwoke nere
Ochoputago na nwoke etiela bido bewe Akwa nyebe complain na owunmadu neme
Mana one thing nji likie Chimezie bu na obu a guy nwere hope
Even if he no get now he believe that his next move gadi dope
Oji energy achu money
Onelekwa Anya nazu
Maka o believe na soon afia gazu
Ikwu okwu osi gi emela nkpotu na ugbo ga gba
Mana chelu kangwagi
Real fact
I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
Chelu very soon you go see the results
I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
I'm not poor
Na broke I broke
Chelu very soon you go see the results