Thank God Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I Thank God for today And tomorrow o
Tomorrow and the day wey follow
If no be you ( if no be you )
I for no Dey ( I for no Dey )
So I just wanna say
I Thank God for today And tomorrow o
Tomorrow and the day wey follow
If no be you ( if no be you )
I for no Dey ( I for no Dey )
So I just wanna say
I don't want nothing from you
I just wanna say thank you
For the things you've done
For the you will do
O munumi dun
I go enjoy every moment
Thinking about the things you've do
I Thank God for today And tomorrow o
Tomorrow and the day wey follow
If no be you ( if no be you )
I for no Dey ( I for no Dey )
So I just wanna say
I Thank God for today And tomorrow o
Tomorrow and the day wey follow
If no be you ( if no be you )
I for no Dey ( I for no Dey )
So I just wanna say
Wetin man go do
Without eledumare
I no dey jam agbako
Cuz you don clear my way
Ijo tebin ponoh
Oje kin jagbeh
Oromi sarey Bami shey
Mofeh tete lowo
Nobody understand me like you do
Kinda blessing wey go be like juju
Something I think I don't deserve this life
I'm living this life I'm gbaduin
But you got me got me
Got me o
Nobody understand me like you do
Kinda blessing wey go be like juju
Kin sarey gba Bentley ye bii buju