![Unstoppable](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/12/27c9c11691324267b79b06ddc212be04H3000W3000_464_464.jpg)
Unstoppable Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Samtex onye-eze
(even for darkness no man fit stop my shine)
Omor this is not funny
Everybody get thier story
Before you chop you go work money
That's why we keep on pushing oo
For where I dey now I nor fit stop
Na mama dey wish me good luck
Bad belle poeple want make I fall oo
But I keep on moving like ball oo
Even for darkness no man fit stop my shine
Someday e good I know say na just time oo
Steady burning cannabis steady on my grind
Cause every man get him plan but nobody wey know god's plan oo oho
Unbeatable
I am unstoppable
Just believe e go work for you oo
Its coming to you
Unbeatable
I am unstoppable
Just believe e go work for you oo
Its coming to you
Yekpa yekpa oya yekpa yekpa
Yekpa yekpa
Yekpa yekpa yekpa
Yekpa yekpa
Yekpa,yekpa,yekpa
Yekpa,yekpa,yekpa,yekpa
Say the time go come I know
When me and niggas go dey ball I know hey
We nor go ever fall no more
Dubai miami yankee we go dey go
Steady all night we grind na all for the rabba hey
Boys dey vex my niggas dey para
And these girls dem dey do shakara
But when money come them go wan follow you bugga
When I wake up every morning I dey shout pra pra
Look up to the sky I dey sing hosanna
Because we gon pull in a new benzima
I dey dance anyhow like I drink kai kai hey
Them Dey halla if I don come
Sammy bless us
This your music dey sweet us
Give us gbedu make we see front
This your freestyle dey sweet us
We watch am for tiktok
When I wake up every morning I dey shout pra pra
Look up to the sky I dey sing hosanna
Because we gon pull in a new benzima
I dey dance anyhow like I drink kai kai hey
Even for darkness no man fit stop my shine
Someday e good I know say na just time oo
Steady burning cannabis steady on my grind
Cause every man get him plan, but nobody wey know god's plan oo oho
Unbeatable
I am unstoppable
Just believe e go work for you oo
Its coming to you
Unbeatable
I am unstoppable
Just believe e go work for you oo
Its coming to you
Yekpa yekpa oya yekpa yekpa
Yekpa yekpa
Yekpa yekpa yekpa
Yekpa yekpa
Yekpa yekpa yekpa
Yekpa yekpa yekpa yekpa
I am unstoppable
For you oh oh
It's coming to you oh
I am unstoppable