
Way Up ft. Matto Imole Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Oh oh so fine na na
Blemzy eh eh
(Apollo Sounds)
Dem say work and pray make you no relent
Hmm hmm
Make I face my fears make I no loose guard oh
Woni kin teramo make I face ham oh (Make I face ham oh)
Pe Asiko laye time wait for no man oh
So I buckle up my shoe
Because I no to make it out there is like a death race
Woni n banuso ma beyan so
Say wetin be my gain if i no make ham
So mo bo rimi soro
Mo bi ese mi soro oh
Ni gbangba ni koro eh
Korimi gbemi de bi ire oh eh
Mo bo rimi soro
Mo bi ese mi soro oh
Ni gbangba ni koro eh
Korimi gbemi de bi ire
So I′m on my way
I'm on my way to the top
I′m on my way to the top
I have a way
I'm on my way
I'm on my way to the top
I′m on my way to the top
I have a way
As I dey work I dey pray eh
Make the blessing no delay ah
To ri emi gan fe di biggest boy
Make the world dey feel my song
Tori owo gan mo fi di osanle
Oro owo lo gbe mi sani ile
So many things wey dey bother me oh
But nobody dey to ginger me oh
Ha Hallelujah meje meje fun baba mimo loke
O ti gbemi ga o de ti gbemi so ke
So many battle olorun gbo wey I don conquer
Make you no go dey doubt am na Oluwa dey run am
So I give God the glory for changing the story
From nothing to something omo iyami e no funny
Pay me my money jor make u no tell me story
Mo bo rimi soro
Mo bi ese mi soro oh
Ni gbangba ni koro eh
Korimi gbemi de bi ire oh eh
Mo bo rimi soro
Mo bi ese mi soro oh
Ni gbangba ni koro eh
Korimi gbemi de bi ire
(I′m on my way oh oh)
I'm on my way
I′m on my way to the top
I'm on my way to the top
I have a way
I′m on my way
I'm on my way to the top
I′m on my way to the top
I have a way
I don stand on my ten toes oh
I no fit lie
I gaz do my best too
And leave the rest
Baba shine your light on me oh
Make ur boy no go astray
Mo bo rimi soro
Mo bi ese mi soro oh
Ni gbangba ni koro eh
Korimi gbemi de bi ire oh eh
Mo bo rimi soro
Mo bi ese mi soro oh
Apollo Sounds