
Let My Problems Go Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Rhythm up
Mr. Melody, play your music
I just dey wake up on my own again
I done dey find another chance to win
When all my troubles come to give me pain
It no go reason me to go insane
I'm not the same person from yesterday
But I'm that one boy from Imo State
So many people try to conversate
So many bad bella's in my way
Wetin person go do without money?
I just find peace, I don't wanna find nobody
Cause when the money come, everybody love you
But when the money gone, nobody wanna help you
Let my problems go
Oh yeah, oh yeah
Let my problems go
Oh yeah, oh yeah
Let my problems go
He said he started from 13 (Chee)
Back when dem people didn't like me
I said, "okay"
I started just shining, I got up, I'm 17
And them people still feel some way
How you gonna hate me if I'm not just like you?
I put my life in a different cycle
I'm a pop star just like Michael
In my lane, I'm nobody's rival
This be the life that I live
But I was just a regular kid
In the stu you might find Chiz
It is what it is
It is what it is
It is what it is
Can't nobody tell me shit
It is what it is
Wetin person go do without money?
Uh-huh
I just find peace, I don't wanna find nobody
Uh-huh
Cause when the money come, everybody love you
Uh-huh
But when the money gone, nobody wanna help you
Oh let my problems go
Oh yeah, oh yeah
Let my problems go
Oh yeah, oh yeah
Let my problems go
Oh yeah, oh yeah
Let my problems go
Oh yeah, oh yeah
Let my problems go
Oh yeah, oh yeah
(Let my problems go)
(Let my problems go)
(Let my problems go)
(Let my problems go)