Ire Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
For how long do I work to make a life
I done struggle for long but no pain wallahi
Was born in ghetto, still in trenches, I no go lie
I never enter plane for this life, I no go lie
Na for only TV I see chicken even five alive
But I dey pray say one day, Oluwa give me better life
Better life wey go carry me and mommy go see Dubai
Ahhhh ohhh oh wallahi
Ire mi
Oluwa shanu aye mi
Moshima dayan
Wan wa mi
Eleda mi jowo gbe mi soke AMEN
Ire mi
Oluwa shanu aye mi
Moshima dayan
Wan wa mi
Agidigba jowo gbe mi soke AMEN
You go make money
Amen Amen Amen
Me sef go make money
Amen Amen Amen
Blessings follow you
Amen Amen Amen
Blessings follow me
Amen Amen Amen
Ahhh ahhhh ye
I pray for good health and G wagon
Turn single room into mansion
Suicide should not be an option
Poverty no fit be my potion
I no fit deny your mercies
I tap into Dangote blessings
I no go forget the lessons
Burn my enemies to ashes
See every other day I dey pray to God
I hope say one day dem go sign the boy
I'm singing I believe dem go hear my voice
I'm calling on you Jah biko pick the call
Oluwa mi ese,
I thank you for the wey you give to me
Ire mi
Oluwa shanu aye mi
Moshima dayan
Wan wa mi
Eleda mi jowo gbe mi soke AMEN
Ire mi
Oluwa shanu aye mi
Moshima dayan
Wan wa mi
Agidigba jowo gbe mi soke AMEN
You go make money
Amen Amen Amen
Me sef go make money
Amen Amen Amen
Blessings follow you
Amen Amen Amen
Blessings follow me
Amen Amen Amen
Ahhhhhh ahhhh ye
They call me Muty Baby
Ahhhh yeh
Igala boy to the world