Hanky Panky Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Ahhh yeah
Nony 4 D Girls Dem
Girl talk your mind, make you take a stand
Shey you wan duro Abi shey you wanna leave me ni
Cos nowadays you Dey do like say suddenly you fit to play me hanky panky yeah
Girl you should know if you choose to leave
Deep inside of me you going to damage something ah
Can't keep playing your game no more
No more
She say n***a
You're too f**ked up for my liking n***a
You should get a life stop running after me man
You think say you be main, boy you're not worth side n***a
Ohhhh n***a
You're too f**ked up for my liking
You should get a life stop running after
You think say you be main
Boy you're not worth side n***a
Yeah
Unhun
Na love Dey turn man to mumu
Na love Dey stop me from playing you yehyehyeh
Na love, why ah no fit cut you loose
Na love, yehyeh
Say dem warn me
Na me f**k up
Wey I go love up
Na me f**k up
If you free me make you no call
Cos I don kana
Your true color
Say dem warn me
Na me f**k up
Wey I go love up
Na me f**k up
If you free me make you no call
Cos I don kana
Your true color
Yehyehyeh
Shawty na joke I Dey
You Dey boom boom my brain
If you leave me today
You Dey come back today
Shawty na joke I Dey
You Dey boom boom my brain
If you leave me today
You Dey come back today
Na me fit handle your craze
When she get vibe
I get times two
And she like am when I knack am two by two
My two by two
When she get vibe babe I get vibe too
Vibe too times two
And she like am when I knack am two by two
My two by two
Na love Dey turn man to mumu
Na love Dey stop me from playing you yehyehyeh
Na love, why ah no fit cut you loose
Na love, yehyeh
Say dem warn me
Na me f**k up
Wey I go love up
Na me f**k up
If you free me make you no call
Cos I don kana
Your true color
Say dem warn me
Na me f**k up
Wey I go love up
Na me f**k up
If you free me make you no call
Cos I don kana
Your true color
Yehyehyeh