![Online (12am) (Speed up)](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/31/27b085442d1549d5b0262c36f1c9e4cfH3000W3000_464_464.jpg)
Online (12am) (Speed up) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Ha aaa
Imma fucking lotofvibe
Ha aaa aaa
Me staying in my lane, no traffic in my lane (yeah, yeah, yeah, yeah)
On my ten toes me no go fold (yeah, yeah, yeah, yeah)
If i get money' rita, shey you go jo (shey you go jo oh)
If i carry money' rita, shey you go moan, hmmm
Twelve am mo bosi online (oh-my,oh-my)
Man, am on my grind i can't reply
Na wetin me go chop na hin i dey find
Aje, for this dinero' omo na do or die
No be lie i no joke sha
Twelve am mo bosi online (hahahaha)
Man, am on my grind i can't reply (hahahaha)
Na wetin me go chop na hin i dey find
Aje, for this dinero' omo na do or die
No be lie i no joke sha
I no joke sha, me saying the fact
You no get money you no dey important
Dem no go rep you even if you die
Naso e be for the street my guy
Wetin you no moll, don't smoke
Normal nigga dey hate on a low
Live your life my guy' leave soro
Live your life my guy' leave soro
Jami b'ose hun ri owo, yarn me b'ose hun ri owo
Wetin i go do for you, jami b'ose hun ri owo
Wetin i go do for you, jami b'ose hun ri owo
How much i go pay, jami b'ose hun ri owo
My guy no delay, jami b'ose hun ri owo
Omo iyami me no lie, jami kajo ma gba
Owo wire or inheritance
Twelve am mo bosi online
Man, am on my grind i can't reply
Na wetin me go chop na hin i dey find
Aje, for this dinero' omo na do or die
No be lie i no joke sha
Twelve am mo bosi online
Man, am on my grind i can't reply
Na wetin me go chop na hin i dey find
Aje, for this dinero' omo na do or die
No be lie i no joke sha