wire me Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2023
Lyrics
If the money come through, you go wire me (you go wire, wire)
I dey hustle everyday, they dey fire me (dem go fire me)
If I'm popping tomorrow, they go manya with me (Manya, dem go Manya with me)
But I remember all the times dem dey wire me (they wire me)
Wetin I talk, wetin' I do
Your girl she dey para para, she giving me jara jara
They say it's my fault, me and who
She see I dey pop pop, she showing me love love
She just want to manya with me
No dey whine me
I remember I dey hustle dem they fire me
My ex-bitch said if she see gun she go fire me
(Make she no see gun)
Usan JT ni mi(Them go send me to God)
Dem go fire me
Feelin' fresh as fuck, take a flight to Miami
Them go whine me
If I pop tomorrow, they go manya with me
They go manya with me (Manya, dem go Manya with me)
Had to plead with this girl, don't try me
They go faaji
They go party and partyyy