
Bad Mouth Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
This song is not currently available in your region.
Try the alternative versions below.
Alternative versions:
Lyrics
Bad Mouth - Young Witch
...
Omo see I don try
See I don try
But I go live the rest to God
Me I no fit follow them do fraud
Sugbon omo oro shin bomb lo
Bad belle say many shit at my back ooo
To make me cry and to make me sad ooo
E fi won le ko ma sofofo
Loju won mo ma bragado
Hmmmm
No Dey bad mout my brother(brother ooo)
I just wanna spend muller for my mother
(Mother ooo)
Listen make I tell you something
Nobody wan make you get this money
All the plan for you is just to make you cry ni
But me I Dey pray for oh lord mercy!
Mercy hmm mercy hmm mercy hmm
This life is a big lesson(lesson)
Cause I came from the trenches(trenches)
Me wanna take care of mummy(mummy)
Karaye ma fi me sesin
Cause na person Dey do person
I Dey pray for your mercy(mercy)
All I want is your blessing(blessing)
Blessing hmmm blessing blessing
No Dey bad mouth me in front of my helper
They try stop me only God no let me run down
Kogo temi ma lo ku be ina nepa
O oo bi ti ina nepa
Everybody is a mother fucking hypocrite
Nobody see me when me I Dey pray
when the money comes they talk say how I gain ooo(talk say how I gain)
Omo see I don try
See I don try
But I go live the rest to God
Me I no fit follow them do fraud
Sugbon omo oro shin bomb lo
Bad belle say many shit at my back ooo
To make me cry and to make me sad ooo
E fi won le ko ma sofofo
Loju won mo ma bragado
Hmmmm
No Dey bad mout my brother(brother ooo)
I just wanna spend muller for my mother
(Mother ooo)
Listen make I tell you something
Nobody wan make you get this money
All the plan for you is just to make you cry ni
But me I Dey pray for oh lord mercy!
Mercy hmm mercy hmm mercy hmm