Many Things (Remix) ft. Otega & Jaido P Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Many Things (Remix) ft. Otega & Jaido P - Superwozzy
...
Olohun
Wo!
Odidi Omo
I really love chillin’ inna the sweet life
So every day every come pass
I be on the run for the paper, paper
If it’s not paper, don’t wanna see you later
Oju owo’n pon mi o
Olorun shon gbo mi o
Fun mi lowo like one billion dollar
So many many things e don sup but I no be storyteller
I know say dem go know me wella
Because every night I dey texty Brenda, make e go send the paper
You know the vibes
7am make you go mail the cash
7am the next day, I get the cash
Wetin I wan dey talk about
Many things don sup miole shalaye
Oro won lon so but ko kan’aye
Up all night with my maye
For the raba kinle d’alaye
Many things don sup miole shalaye
Oro won lon so but ko kan’aye
Up all night with my maye
For the raba kinle d’alaye
Oju owo’n pon ni oh (oju owo’n pon ni oh)
Eleda sho’n gbo mi oh (sho’n gbo mi oh)
Won l’oju lon kan mi oh (oun kan mi oh)
Momsy l’omo mi gbo mi oh
Oju owo’n pon ni oh (oju owo’n pon ni oh)
Eleda sho’n gbo mi oh (sho’n gbo mi oh)
Won l’oju lon kan mi oh (oun kan mi oh)
Momsy l’omo mi gbo mi oh
Shey eh ri bi mo shen grind bi elebi ki account mi ma y’agon
K’ile obi mi ma datan
Stack the money inna carton
Owo to kpo t’on le ka ton
Momma gotta ball, papa gotta flex
Ileri to shefun mi ko manifest
Wa shey ni rorun I no wan dey stress
Oba n’mofe je make I carry first
Cos so much pain, so much struggle for where me I came from
And I won’t stop till I pull up in a Phantom
Mo mō kole easy on my road to my stardom
Ibi t’eyin pari si na where me I start from
Blood in my eyes, I be chilling in my feelings
Put my trust in my God and the Glock in my ceiling
Got no feeling for nobody, me I’m all about my milli
Ti ma fi ra Lamborghini, di baller biti Maldini
Force child, living rough life its a tough ride
Don try, who go save me, shey it's not christ
Not wise, chasing my goals, kin wa l'offside
One time, I cut my coat but it did not size
Lowo bayi bayi, it's getting so scary (it's getting so scary)
My mind dey heavy (my mind dey heavy)
Cos most of my plans dey fail (e dey fail)
Like Tom against Jerry (Tom against Jerry)
Sapa na disease
Dem say e no go cure
Nah hustle na the treat
Dem say e no go pure
Look into the mirror
Tell me I no go give up
Mo b'leda mi team up (ah)
I know they wanna laugh momcy ati popcy
Nah why I gat to start some cheese mill
Shale figbon catch monkey
Owo lan fi wa owo shopla, you ghat something
Many things don sup miole shalaye
Oro won lon so but ko kan’aye
Up all night with my maye
For the raba kinle d’alaye
Many things don sup miole shalaye
Oro won lon so but ko kan’aye
Up all night with my maye
For the raba kinle d’alaye
Oju owo’n pon ni oh (oju owo’n pon ni oh)
Eleda sho’n gbo mi oh (sho’n gbo mi oh)
Won l’oju lon kan mi oh (oun kan mi oh)
Momsy l’omo mi gbo mi oh
Oju owo’n pon ni oh (oju owo’n pon ni oh)
Eleda sho’n gbo mi oh (sho’n gbo mi oh)
Won l’oju lon kan mi oh (oun kan mi oh)
Momsy l’omo mi gbo mi oh
Ye ye ye ye ye ye ye
Otega
Olohun
Wo!