pikin Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2023
Lyrics
pikin - HNXT
...
He's hustling
For the 2k
He's hustling for his life
For his life
She's working,
For the pay,
She's working, grinding over time,
Grinding over time.
e never clear
But I go dey
I gatz hold up for my own time
I'm not fine
But it's okay
Cos Pikin wey Dem born for ghetto,
Suppose wise, get sense pass Aristotle
Pikin dem no born with ego
Suppose melo till dem OGs no dey hail o.
Pikin wey Dem born for ghetto,
Suppose wise, get sense pass Aristotle
Pikin dem no born with ego
Suppose melo make dem OGs no dey hail o.
Time's ticking,
I'm almost 30
Hope effort lines learn to fall in place
Man dey run
But man no dey run pass house
Unless na leopard wey dey pursue am
Dem no fit to relate
So I just obligate
I carry on my weight (yeah)
(ah) No time to come dey wait
Make person no dey rate
Na me go run my own
Pikin wey Dem born for ghetto,
Suppose wise get sense pass Aristotle
Pikin Dem no born with ego
Suppose melo till dem OGs no dey hail o.
Pikin wey Dem born for ghetto,
Suppose wise, get sense pass Aristotle
Pikin Dem no born with ego
Suppose melo make dem OGs no dey hail o.
Pikin wey Dem born for ghetto,
Suppose wise get sense pass Aristotle
Pikin Dem no born with ego
Suppose melo tell dem OGs no dey hail o.