Trenches life Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Ooh oh ooh yeaaah
Mayor kay yeeeh
Ma lo slow yeah
I was born in poverty
I don want to die in poverty
Kori mi bamise
Kowo tuntun wole
Trenches life don tire me
I want to go miami
Kori mi bami shey
Kowo tuntun wole
I don't want to die in poverty
Amin oh (amin ase)
Amin oh yeaaaah (amin ase)
Amin oh yeaaaah (amin ase)
Kori mi bami shey
Amin ooh (amin ase)
Amin ooh yea (amin ase)
Amin ooh yea
Many thing don sup
Wey mouth no fit talk.
Many shenking gaan
In the trenches life ooh eh.
I dey pray to you
Make you bless the hustle boy.
Wetin eyes don see
Wey mouth no fit talk
Many shenking
Omo ko ma funny
I want dollar
I don't wan dull it
Make my money
Make it plenty gaan ni
I want to fresh naanii
I want to make money.
Lagbara saatii
Make everything done ni
Make I dey cruise benz
Everyday naani.
I want day spend
I don't want to borrow
I just want the money
I just want the money.
I don't want to die in poverty
Amin oh (amin ase)
Amin oh yeaaaah (amin ase)
Amin oh yeaaaah (amin ase)
Kori mi bami shey
Amin ooh (amin ase)
Amin ooh yea (amin ase)
Amin ooh yea
Poverty no more
Poverty die oooh poverty.
Money i want no poverty
Only money no poverty
Poverty no more
Poverty die oooh poverty.
Money i want no poverty
Only money no poverty
I don't want to die in poverty
Amin oh (amin ase)
Amin oh yeaaaah (amin ase)
Amin oh yeaaaah (amin ase)
Kori mi bami shey
Amin ooh (amin ase)
Amin ooh yea (amin ase)
Amin ooh yea