![Elejubele](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/05/e44c27396d23473c9c963426ea10e846_464_464.jpg)
Elejubele Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Elejubele - Anonymous Music
...
Lyrics by @berrybeatz
Spiritual vibes
Elejubele elejubele ahh
Elejubele yahh
Oshomi werey
Elejubele yah
Elejubele yah yah yah
The talk say you bad
Me i be your happiness when you sad
Say you sure for me
Baby tell me say you want me
If I lovidovi love up
I go love for you
E be all for you
If I lovidovi love up
I go love for you
E be all for you
Yeah
Elejubele elejubele ahh
Elejubele yah ah
Oshomi werey
Elejubele elejubele yah
Elejubele elejubele yah
Elejubele ahh
Oshomi werey
Elejubele elejubele yah
Elejubele elejubele yah
Eyy you
I find you go ikorodu
I dance some gels skelewu
And that’s how you gborimi wu (gborimi wu gborimi wu )
Eyy you
This thing wey you de do
Small thing I mezebu
And I’m feeling you
Feeling you
Elejubele elejubele ahh
Elejubele yah ah
Oshomi werey
Elejubele yah elejubele yah
Elejubele elejubele ahh
Elejubele yah ah
Oshomi werey
Elejubele yah elejubele yahh
If I lovilodovi love up
I go love for you
E be all for you
If I lovidovi love up
I go love for you
E be all for you
Yeah
Elejubele elejubele ahh
Elejubele yah
Oshomi werey
Elejubele elejubele yah
Elejubele elejubele yah
Lyrics by @issmdberry