Pami Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Browndy o
My love for your na real o
You tell me say wetin I want o
Baby girl, na for your body o
Me and you forever oooh, my baby o
You tell me say wetin I want o
Baby girl, na you I want o
Baby girl, na you I want ooh
You high mee
Pami oh, baby girl like pami oh
Baby give me joy oh
Your love wey dey high me Mami oh
Pami oooh, pami oh
Your love dey high me pami oh
High me like wizzy daddy yo
Your love dey high me pain o oh
Ebelebe oh ,Ebelebe oh pami oh
You high me like pami oh
Girl nobody but na you oh
I go dey tell you sorry o
Even when i no you wrong oh
I go dey give you shiny love
Girl your body dey high me o
High me oo
Babyy
Girlie, me I no run ooh
Your body is giving me joy oh
Your body carry me fair away
Baby carry me far away
Bad energy stay far away, far away, far away
Baby girl no go shalaye
Your love carry me far away
Bad energy stay far, away far away, far awayyy
Mm Pami ooh
Baby, shey you legalize say you high me like pami oo pami oooh
Baby, shey you legalize say you high me like pami oo
Girlie, shey you realize say you high me like pami ooh
Oo pami o pami oo
Pami oh, baby girl like pami oh
Baby, give me joy oh
Oh girl, you give me joy Mami oh
Pami oooh, pami oh
Girl, you dey high me pami oh
High me like wizzy daddy yo
Your love dey high me pami ooh