Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

How far my guy, my gee, my bro

Aswear No lie, I know you're my best friend

Me I want to tell you things wey Dey bother me

Hard die I know you will listen

Cause I know say you Dey for me

Like I Dey for you my Gee

You be my real homie

I think I'm going to put all my problems in the ash tray

Omo make I no go astray

My guy I no know why this world hard for me

Problems choke omo

E be like ice for me

We no Dey sleep

Morning don Dey be like night for me

E too tight for me

But nah you right for me


Me and my Igbo

Me and my Igbo

You should know

Me and my igbo o o o o

You should know


So Wetin you Dey yarn me like this

You don see life

You don go through crisis, ahhh

Like this

And you say nah me be your joy

Nah me you, ahh

Like this

Oya high this

So tell me how you sleep at night

It's peaceful right ?

Cause na me Dey

Take away the fright you fight

You fit call me big bro and keep talking

Cause I'm here to ease your pain away

Two drags and you're blown away

To a place of happiness

More finesse

No more stress

Cause I'm your joy giver


Me and my Igbo

Me and my Igbo

You should know

Me and my igboooo

You should know

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status